body & soul

body & soul

girl, you dey burst my liver girl, you dey give me ginger i will give it to you whenever give it to you, my paper only you get e, trábáyè everyday hustling, for the pay baby mì, já relate fire dey go, ahn fire dey go body and soul losing control giving me more life, giving me more babygirl, want you to know you know you deserving and more ìbadì lá má ló, tì e ò bad ó e ló só fùn won pè, “mì ó ráyè rakátì a yè ò” mèlò, mèlò lá nì? hop in the jet, let me take you overseas fly you out to Cancun, take it easy take it slow, take it slow, i want easy you be stupid, awòn niggas bì tì diddy see the babe, she be fine, look at ìdì is it cause i dey, dey, dey, dey, dey there? when i stand for you, i wan dey there when i stand for you, i wan dey— lately, lately, you’ve been quiet (lately, lately, you’ve been quiet) just give me give me the love, give me the love just give me give me the love, give me the love, yeah she wanna mess with the big boys go shawty shó mó mì? baby, give it to me slowly, get naughty (baby, give it to me) slowly jó for me mmh, mmh, mmh, mmh oya, make we jinja, jinja o (make we jinja, jinja o) look at you, erón jù, shey you bitter? ómó tá nì yìn, look at her, i wan please her o òyá, go, go (go, go, go, go) look at you, spicy, ródó, (dó) look at you, mami, jó jó jó ten racks in his pockets, nigga came in here to play bastard, mad man, nigga came in here to play (but **** it) up in the villa hundred bottles, tequila night getting bigger body hot like shakeerah i’m in love (i’m in love) i’m in love with you (i’m in love with you) she wanna mess with the big boys go shawty shó mó mì? baby, give it to me slowly, get naughty (baby, give it to me) slowly jó for me mmh, mmh, mmh, mmh fire dey go, ahn fire dey go body and soul losing control giving me more life, giving me more babygirl, want you to know you know you deserving and more (perfect)

body & soul

Abdula · 1721836800000

1

Sokeaay的其他专辑