The Matter

The Matter

Na money matter dey spoil friendship Ogbeni wise no Dey chop shit Many Dey vex me be artist I no want problem I want peace Every seconds I'm highing I cannot lie I'm an addict Na only weed Dey ease me From all the pains that I'm feeling Ya ya ya I'm not feeling my body I know something is wrong oo I can feel it I know some might be calling I just notice Ya ya ya I don work since morning I know some Dey wonder me Dey worry I gats feel every moment of my life Hold me strong Hold me strong my guy I fit Dey smile but inside me Dey die Why you Dey cast me talk your mind Me I no want any issues On my own me Dey reason oo All the things wey dem do me oo E Dey pain I forgive you oo But my lifestyle go change oo Ya ya ya I'm not feeling my body I know something is wrong oo I can feel it I know some might be calling I just notice Ya ya ya I Dey work since morning I know some Dey wonder me Dey worry I gats feel every moment of my life

The Matter

Imole · 1702137600000

1