Yeah palms Dey here so VELLO Dey here so 6ix hear me out Make I tell you the story Make I yarn you Make I tell you the story how he happen for the ghetto yeah Bois bad ,mad we just want the money(like yes ooo) Let's go On your mark get set ooo I started from the trenches back then them Dey Bench me, but right now na 90 I Dey play Niggas no fit try me dem dey play Mother****ers dem go keep on talking (hating)ehh ehh I know wetin eyes see 28 days look me out dem no want make I free yeah Why Dey know say I get this thing (dream's) Niggas wan dey whine why you no dey see the scene yo He redo my my niggas tell me dem no know (No know )dem no know because They say from prison to palace Make I tell you the story I swear you no go cause this life no balance Yeah I never look on another man i try to do mine I Swear to God I pulled mine from the m way 100k ask dem dey go tell you the story ehh( story ehh) I Enter club dash out (dash out) Niggas con Dey play out with me say dem be my friends now Up in the green grass (snakes) Don't follow them Dey go tell you bad things now na lie (na lie) Yeah nobody see my story na only me follow up Na only me do am for the german gate Niggas dey call me baddo mad ooo Haters don't know the rhymes that's why them keep on hating (yeah) Get this money i tell my brothers let's go On your mark get set let's go koto mo awa ti lust oo(lust oo) Get this money and be my own boss ooo (yeah) Me o sere everyday with my trap phone I Dey hustle ehh If I can catch one maye (maye) Ehh emi no le ja ye.......
Movic Vello的其他专辑
- 1691078400000
- 1689350400000
- 1673280000000
- 1669651200000
- 1669046400000