Show Must Go On

Show Must Go On

I no Go lie Many things e dey mind In the middle of the night Im up like vampire Many men no see today Many men no get place to stay No roof over their head My bro I'm not tired The show must go go go go go go on The road is so so so so so so long The goal is to go go go go go go on Regardless of anything wey sup The show must to go go go on I dey eko Cash'N'Out flew me in for a show Na man you be That's real nigga shit Just so you know Blessing on blessings That's all I wish for all of folks My circle is small Snake no fit hide for where men Dey kpo Naso e dey Go But. I still dey keep my machete close Just incase You go need tribal mark for your face Decorate am That's what you get for being a snake No days off E sure for me bro no be mistake So many people Dey for my messages begging for money I no dey reply Me sef I broke im looking for money The thing no Dey funny How I want take explain say I no get Because say I fresh Thank GOD for people wey dey dash me shirt Believe in yourself I no fit let my fellow man see me finish I no dey send Baba I don pass my transaction limit I'm still so hot and chilly Call reeplay I promise I'll come and kill it Shalewa keep your feelings Anything wey concern you must come with Billings I no Go lie Many things e dey mind In the middle of the night Im up like vampire Many men no see today Many men no get place to stay No roof over their head My bro I'm not tired The show must go go go go go go on The road is so so so so so so long The goal is to go go go go go go on Regardless of anything wey sup The show must to go go go on

Show Must Go On

Reeplay · 1711641600000

1