Raw Gospel (Righteous and Worldly)

Raw Gospel (Righteous and Worldly)

If it's left for the humans To decide my fate I for don craze I for don loose For the human race If it's left for the humans To decide my fate I for don craze eh I for don loose For the human race But they gat nothing On me It's only me and jah Nothing on me dem try bring me down They gat none on me only me and jah Nothing on me I no fit loose guard Yawa Dey oh Nowadays Mana jehovah dey We go break their face Yawa Dey oh Nowadays Mana jehovah dey Break their face If it's left for the humans To decide my fate I for don craze I for don loose For the human race If it's left for the humans To decide my fate I for don craze eh I for don loose For the human race That nah reason why me I dey carry my cross for my head If e red me sef I go rest But first I must try my best Leave the rest That nah reason why me I dey carry my cross for my head If e red me sef I go rest But first I must do my best hulele Yawa Dey oh Nowadays Mana jehovah dey We go break their face Yawa Dey oh Nowadays Mana jehovah dey Break their face

Raw Gospel (Righteous and Worldly)

Sammy West · 1724601600000

1
2
3
4

Sammy West的其他专辑