ON GROUND (Remix)

ON GROUND (Remix)

Haba do do Omini Kwate AtL Omini Kwate Atl Fresh out All your mate dey press laptop you go dey press bobbi All You mate dey press Laptop You go dey Press Bobbi Press press press press All the girls dem dey fresh Fresh fresh fresh fresh If we want tranvel comot for city My brother see na fly we dey jet jet jet jet jet See their mini mini skirt Skirt skirt skirt skirt the thing dey wininie winie head Head head head head Is magnito on the mic if i commot for her house she go reegret Gret gret gret gret Mona shike gbuyaka din din dinga Cana kambaya Na chemata to kin king Kiba Hebe taiye na he change magnito to ji ji Jiba Aiji gi Na the no to you gat to de deeper People gather here Dem plenty for my party Me i dey kick this game Like karate See i dey bal like say Na me be kante And am hanging here With my brother wey be kante Fresh out. What do you want from me Is it love Is it my money Baby telling me whay you need As long as hennesy dey body I dey on ground the money full my hands Jagaban The Kelle dem dey mad. I dey on ground the money full my hands Jagaban The Kelle dem dey mad. Your body na obsession Money dey for the location Loving wey no go get comma Oh ma baby baby Shook me imunization Chop my money ten times Use me for dependants Legoo No go acrry the one wey cos all your problem And if problem he dey I get the money to solve dem What do you want from me Is it love Is it my money Baby telling me whay you need As long as Hennesy dey body I dey on ground the money full my hands Jagaban The Kelle dem dey mad. I dey on ground the money full my hands Jagaban The Kelle dem dey mad. All your mate dey press laptop you go dey press bobbi All You mate dey press Laptop You go dey Press Bobbi Boss Boss of all boss Boss Boss of all boss

ON GROUND (Remix)

Kwate · 1718294400000

1

Kwate的其他专辑