E don tey since I pop molly But na Shayo make eye dey turn me What's the rush baby what's the hurry? Uncle Bubu hold table for me I get craze and I too dey worry Every night I dey stay recording E Gbe Cana wa no dey smoke rubbish Backey wey fat e dey sweet to puff it Sha Try to dey work hard o Alaye try to dey work hard o Person wey bomb e go still gatts collect You no fit reap where you no gree sow Eje mi Shey you dey hear me so No go dey dull sare bring bizo Middle man sef fit dey guide dey go You no gatts press till you get whitlow I buy baki for Adiba, I just dey sofri dey puff am g No go use body go join ripper cause you sef go collect properly Eje stay sharp like Nwabali I get before no be property So I no just wan dey post memories 2 years ago from my gallery I buy baki for Adiba, I just dey sofri dey puff am g No go use body go join ripper cause you sef go collect properly Eje stay sharp like Nwabali I get before no be property So I no just wan dey post memories 2 years ago from my gallery Prayer no fit tire person Awon Ota dem dey wait my **** up I'm Turning 26 but I no be Gen Z My eye don see wetin make I lock up Oya Ki lo wan so I give you vibes put jara for top One day I gatts pop cause I'm always on job You wan dey form boss but you no gree support **** off, on God I be sweet boy I be like RMD I give u fast gbedu forget Rnb ready to deliver like iya beji Abi you no dey feel the melodyy Sho ma jetan I feed dem nonstop I Know I'm next up Way too many bottles in the section Pressure Dem no too dey flex, na just pressup What's up? I buy baki for Adiba, I just dey sofri dey puff am g No go use body go join ripper cause you sef go collect properly Eje stay sharp like Nwabali I get before no be property So I no just wan dey post memories 2 years ago from my gallery I buy baki for Adiba, I just dey sofri dey puff am g No go use body go join ripper cause you sef go collect properly Eje stay sharp like Nwabali I get before no be property So I no just wan dey post memories 2 years ago from my gallery
Loti的其他专辑
- 1730304000000
- 1723132800000
- 1717689600000
- 1714492800000
- 1712851200000
- 1710432000000