Oh yeah yeah yeah I'm still young I'm still young I'm still young I'm still young Like a bluesums flowers Me fit be arrow And bow bother me Wey be say na Why them still dey shoot me You do me strong thing And you still dey laugh at me But mercy wey get Bliss still dey follow me Many many sunshine behind Wey go show more lights Show more light yet from afar Thank God say God no be there papa Now dem realize Me no dey worry Shey bi na you dey worry Pass me the poli Nobody holy Many things wey dey Comot tears for my eyes I no go lie My heart dey bleed Is alright ma tan mi je Mi o fe Oju mi koni koni Koro My energy no go run down I'm still young I'm still young I'm still young I'm still young Like a bluesums flowers Melo Melo ni mo fe ka Ni nu eyin adipele Put me for tight corner Oluwa tan na fitila Murder ****ing winner Gbona bi ti burner Chasing money na em matter Lori titi oloda For street abi solder Boys dem dey loyal Talk matter Me i no dey kana Dancing in the rain To heal my weary soul My whole life is in control Me no dey worry Shey bi na you dey worry Pass me the poli Nobody holy Many many yawa Wey man dey survive Na only God wey dey Make man fit dey alive My heart dey bleed Is alright ma tan mi je Mi o fe Oluwa te mio kin roro My energy can never run down Ha ha ha Ha ha ha Ye ya ya ya Ye Ha ha ha Ye ha ha
Bellz的其他专辑
- 1733846400000
- 1731340800000
- 1719936000000
- 1717516800000