Ah hey heyyy Ah eh ha ha haaaaaaa Arudemanting ye ye Pull up inna Bentley Back then them no know, they no know me (odo) Jaiye on a lowkey 20 billion it is loading (or hor) Chilling with the mandem (a ha) 1 Good is the anthem (e hey) Right now I Dey fly I No go lose guard Cox Haters be like wifi Labake moti gbera Tinuke can you see now She say be anything you wan be Taba sunkun gan kama riran Labake moti gbera Tinuke can you see now She say be anything you wan be Taba sunkun gan kama riran Many many things wey dey bother my mind And I know sey nah money fit to solve am Everyday man day hustle just to survive So we fit pull up inna brand new beamer Now we clean and we so fly Spending all the money and we no dey bother Ko somo to le shako siwa Labake wa no dey shako siwa Pull up inna Bentley Back then them no know, they no know me (odo) Jaiye on a lowkey 20 billion it is loading (or hor) Chilling with the mandem (a ha) 1 Good is the anthem (e hey) Right now I Dey fly I No go lose guard Cox Haters be like wifi Labake moti gbera Tinuke can you see now She say be anything you wan be Taba sunkun gan kama riran Labake moti gbera Tinuke can you see now She say be anything you wan be Taba sunkun gan kama riran I dey sing anything I dey buckle my shoe If I loose guard pere I go drink Hennessy My Guy no go do abosi Downfall start with envy and Jealousy I dey burst anything I dey smoke marijuana Chop your banku like Charle from Ghana Doing my ting like I'm tiye wana Burst up their head with ma tune dem go feel am Baby Pana Malo Kana Call me don dada Chop ma Bana Yemi ma lover Sitting n the corner Don't call me brother Cross my border Labake tell me what you Dey do ooo You broke my heart and turn me to fool uh Cause of money you say I be Jew uh uhh u uuu uuu uh
Ats的其他专辑
- 1732204800000
- 1726761600000
- 1717948800000
- 1717689600000