E don burst (e don burst o) Tribi dadadada (pour me water) Zarooo zaro kome (zaro kome) Da Omiiiiii (da omi SI mi) Zaro kome Rile kome E get plenty things plenty things I Dy feel for my body yea Ohh Zaro kome Rile kome Say make you pour me water (pour me water) Wey go coolu my body yea. (pour me water) Every other day I try Just to meet up with the chase make I no slack Plenty pressure dey me mind All the things I don see for this life I can't lie I don see where pressure make a man down (where pressure make a man down) I don see where many matters for this life When sapa be the bad guy (pour me water) Zarooo zaro kome (zaro kome) Da Omiiiiii (da omi SI mi) So make you pour me water Zarooo zaro kome (zaro kome) Da Omiiiiii (da omi SI mi) So make you pour me water Zaro kome Rile kome E get plenty things plenty things I Dy feel for my body yea Ohh Zaro kome Rile kome Say make you pour me water (pour me water) Wey go coolu my body yea. (pour me water) When I step inna the place dem dey walankolombo Mi ole pariwo asin me sef I donno Even for away dem dey feel the vibe oh Dem dey dance to the jam oh When I sing dem go sing along oh Oh oh (pour me water) Zarooo zaro kome (zaro kome) Da Omiiiiii (da omi SI mi) So make you pour me water Zarooo zaro kome (zaro kome) Da Omiiiiii (da omi SI mi) So make you pour me water E don burst ( e don burst o) I never talk finish I never talk finish (pour me water) I never do am finish Dem no go see me finish (pour me water) I never talk finish I never talk finish (pour me water) I never do am finish Dem no go see me finish (pour me water)
Nol的其他专辑
- 1734624000000
- 1726243200000
- 1724947200000
- 1724688000000
- 1724256000000