Green Note

Green Note

I'm moving to the top na so dey wonder Am I not the boy wey come from gutter I move from nobody to somebody Na so I got a gut now no dey shakara mi No more padi no more friend zone in the jungle Person wey no wan see evil no near trouble Dem dey tell me say money na the root of evil Make I enjoy my life now before heaven Shey na me can tell you my story o People wey dey get money kinni won fi shori o Money na time but nigga really need money o People wey no get money no be say dem lazy o You may get today no mean say you can start to brag Person wey dey behind you can become your boss This life is rollercoaster make you calm down Have it on your mind say you're just fortunate Green note, I got to make some dol Green note, I got to make some dol o oh I no wan suffer o, I wan be a baller o I don see many thing in this life o I'm a true survivor o Wetin mama wan chop, (o sumi) Wetin papa go chop o (my God) Wetin family go chop o I don know wetin dey sup o Wetin mama wan chop, (o sumi) Wetin papa go chop o (my God) Wetin family go chop o I don know wetin dey sup o I chop sokudale, I drink Gari o I said to my God Alhamdulillah You feel what I feel you will understand oh You will never tell me say that's my own palaver Money I'm seeing, I'm buying Gucci I'm buying Prada, I fe buy Toyota Family issue is the most matter Put your leg for my shoe Oga na master Green note, I got to make some dol Green note, I got to make some dol o oh I no wan suffer o, I wan be a baller o I don see many thing in this life o I'm a true survivor o Do not wire me money gimme cash Do not wire me money gimme cashie Don't run away from me, I gotcha Do not away from away from me I gotcha Don't run away from me, I gotcha Do not run away from me I gotcha Gudugudu meje, n le mi a she Gudugudu meje ti won n she, n le me a she e e eh!

Green Note

Nelly K · 1700236800000

1

Nelly K的其他专辑