Gentleman

Gentleman

LMA again topboy Youngfela ooo Hmmm, youngfela BAG gang Jimmidre Verse 1: From broom to umbrella Naija we dey suffer We dey hear dirty things everyday and you go still tell us say e go better All you pikin dey oversea dem dey enjoy We dey here, we dey beg for favor Tell us wetin happen, kilonshele gan gan Eyin ijoba kilode E de soro Pre chorus: me I wanna get money like adenuga Smoke Igbo like fela Sing,sing,sing I no go tire Hustle just to take care of momma Me I wanna get money like Adenuga Smoke Igbo like Fela Sing,sing,sing I no go tire Cos me i no be gentleman at all Oyaaaa Chorus: I no be gentleman at all I no be gentleman at all I no be gentleman at all at all Verse 2: Kini suru ti o lere (What) Kini ishe ta n shey ti o sere (What,what,what,what,what) Nah for naija you go see uncompleted road And again water no dey flow As I dey for here I no dey fear police ooo But my people dem go say me I no wan die (Uh-uh-uh) I no wan kpai (Uh-uh-uh) I no wan kpeme (Uh-uh-uh) I wan enjoy (Uh-uh-uh) I wan chop life (Uh-uh-uh) I wan buy motor (Uh-uh-uh) I wan build house (Uh-uh-uh) And I still wan turn up (Uh-uh-uh) Pre chorus: me I wanna get money like Adenuga Smoke Igbo like Fela Sing,sing,sing I no go tire Hustle just to take care of momma Me I wanna get money like Adenuga Smoke Igbo like Fela Sing,sing,sing I no go tire Cos me I no be gentleman at all Oyaaaaa Chorus: Me I no be gentleman at all I no be gentleman at all I no be gentleman at all at all Outro: U go see them wearing agbada on television Everyday dem dey fight for promotion Awon ode, awon to opolo won ti shon Awon oponu, to je pe opolo won ti show They don make country hard like mathematics Atenuje tipo ju with their japanjantis Corruption and poverty are romancing And dem go still do like say dem no see us suffering (Youngfela) I no be gentleman at all I no be gentleman at all I no be gentleman at all oooo Written by: Lawal muhammed Abimbola

Gentleman

LMA · 1666713600000

1

LMA的其他专辑