Show me all you’re wanting Baby I got you Tell me all your worries.. Make you show me what love is cause me I dey on my own I be guy wey no like to dey do e the rig ma roll Too many kele for here na you I want to make my own Too many kele for here na you I want to make my… Make you tell me the formula Cause I be guy wey no like to dey move on a regular Make you give me your cellular na your number want to dey ring on a regular No Dey do me like regular I go like to dey give yiu the one that your wanting now Make you tell me the formula Eh eh eh No Dey do like sey you no know sey koseni Many many girls wey dey to le yin But I no dey lie o ti to no mi e Omo na me be the don gorgon, wey dey corner you Sunmo mi je ja lo kalaku Baby it is all on you Make you tell me the formula Cause I be guy wey no like to dey move on a regular Make you give me your cellular na your number want to dey ring on a regular No Dey do me like regular I go like to dey give yiu the one that your wanting now Make you tell me the formula Eh eh eh
Lord B的其他专辑
- 1726761600000
- 1709049600000
- 1692892800000
- 1692633600000
- 1679068800000