Edovibe

Edovibe

Torrye!!! Daroooo! Wahala....! Seh Nor go deyyyy Let's gooo Iviedomwen doh doh Iviedomwen doh doh Iviedomwen doh doh Oba ewarue doh doh Oba ewarue doh doh Oba ewarue doh doh Obasimwen doh doh Obasimwen doh doh Obasimwen doh doh Activation , activation For benin we Dey ball no calculations Activation activation No let Benin boys Matt your location Coz e go burst The lifestyle cost na you nor know Men Dey on soft e go burst Confirmation Dey e go burst I Dey on guard coz I Dey Benin Edo no Oba yè no be say na trips You sef go believe When I Dey on things Coz we get d steeze Edo Odion no Dey carry last Selena Dey body no say na jazz No be say na jazz Any how e play Benin boys go lap If I pass to you my kpo Make you activate make you no slow with my kpo If you slow with my kpo Your body we go kpo lo Puff and pass make you no slow with my kpo If I pass to you my kpo Make you activate make you no slow with my kpo If you slow with my kpo Your body we go kpo lo Puff and pass make you no slow with my kpo Brownie!!! See am Edo odion we Dey on top Benin boys we nor Dey talk We be virgin but don't give a **** Suffering talk before you land Look my leg na thimberland Comot e cap give am slap Wetin u talk? abeg repeat am For ekosodi you wan Dey make mouth

Edovibe

Snowbenz · 1732204800000

1

Snowbenz的其他专辑