Dey Dia Dey Wait

Dey Dia Dey Wait

Nwanna, what is the next step You never expered it Dey dia dey wait Shebi you dey talk say you can never go to polytechnic Dey dia dey wait You no go chop e that food because say e no sweet Dey dia dey wait Ahhh your husband must be tall and God fearing Dey dia dey wait Abi na your landlord tell you make you no build house I can never go to polytechnic I no go chop e food if e no sweet I can never marry from akwa ibom I can never use a phone if e no be samsung Dey dia dey wait I no go date a guy wey e no Dey drive If his not tall... if he's not handsome I no go love a girl wey, wey e no dey work If she no fine in fact, very awesome Dey dia dey wait I can never work for your office I be my own boss na me dey run Dey streets Dey dia dey wait I can never stop to dey press button Ybnl Shebi na for real gs Oga boss e go drop something If I carry dis motto return from carwash Sugar mummy e go pay this night because say na you dey release for her purse eh Dey dia dey wait Shebi you dey talk say you can never go to polytechnic Dey dia dey wait You no go chop e that food because say e no sweet Dey dia dey wait Ahhh your husband must be tall and God fearing Dey dia dey wait Abi na your landlord tell you make you no build house You no fit rap You no fit sing You no dey go school you no Dey even find work You no dey follow that your paddy wey Dey learn trade See your classmate don dey build estate You no sabi read You no want try See tear gas you still dey open eye Only ten card and you carry buy bass Tomorrow you go turn to beggar for bye pass Wetin do you, Abi you Dey blind Even blind man dey see with him mind Carry Wetin big pass you Weldone Abeg if you want to knack use Ah, Now your pocket is dry Baby don waka and you say she no try Miracle for atmosphere don fly Now you dey wait for manner to fall from sky eh Dey dia dey wait Shebi you dey talk say you can never go to polytechnic Dey dia dey wait You no go chop e that food because say e no sweet Dey dia dey wait Ahhh your husband must be tall and God fearing Dey dia dey wait Abi na your landlord tell you make you no build house 21 times, you don write Jamb One question, do you have another plan Shey na basketball abi na soccer Guy try one of dem make you know how far I can never go to be apprentice I can never marry before my big sis I can never do malpractice At all at all I go follow for the top six Dey dia dey wait Officer how far, Police is my friend that one no be behind counter Ehhhh... wetin carry you dey follow all the boys wey be say their papa get e money pass e bill gate Nwanna dey dia dey waste time No be every beat wey e dey carry baseline This opportunity fit no get e next Shebi na 7 o clock wey e be Gods time Dey dia dey wait Shebi you dey talk say you can never go to polytechnic Dey dia dey wait You no go chop e that food because say e no sweet Dey dia dey wait Ahhh your husband must be tall and God fearing Dey dia dey wait Abi na your landlord tell you make you no build house Hungry never catch you Shebi they annoint me you talk say na palm oil Abi you sidan there dey take first from behind ose Dey dia dey wait You never chi chun chin Dey dia dey wait My guy you sabi say okrika no get manual ba Guy you go dey dia dey wait Oshey oh... ahhh... ehhhh... tell them Ehhh Tell them is black diamond music baby

Dey Dia Dey Wait

Young Bone · 1659888000000

1

Young Bone的其他专辑