Dat Boy Under Bridge

Dat Boy Under Bridge

That Boy under Bridge na me That house boy wey you see na me Na me be that boy wey dey vex Anywhere Dem say who mess? Dem go say na me I been dey go Abroad, but my uncle wife dagbo me (dagbo me) Lagos life don over me (don over me) What's the pain? And what's the fame? Family and friends say i be nobody (no body) Na why Dem dey call me nzuzu ( **** Dem all) I no be anuofia (hoo) Dem call me nsogbu Anywhere i enter na ekuleku (hehehe) Hey, School fees on me (on me) Health care, house rent on me (help me lord) Studio fees Career is on me. Lord knows that The juju wey Dem do ( e no work now) Dem say i no go blow (am in my zone now) Odi eshi Dem see me Dem dey shock now (yeehe yeehe) Take a look at me now ( take a look at me) The juju wey Dem do ( e no work now) Dem say i no go blow ( am in my zone nnnn) Woohoo, odi eshi Dem see me Dem dey shock nowwww Yeeeee yeeeheee I don suffer i don serve oga (ok) I don rugged i don smoke cigar (ok) Nothing my eyes never see for life (woo) Hardwork i no sleep for night Lord make you help me See my people Dem deceived me ( no be lie) Uphold me Anywhere wey i enter Dem dis own me ( lord knows) Born throway (wooo) oh Lord i lost my way (show me the way) People wey supposed help me Dem dey mock me And people wey supposed feed me Dem dey chop me ( lord knows) Ah Born Throway Oh Lord i lost my way ( show me the way) People wey supposed help me Dem dey mock me And people wey supposed feed me Dem dey chop me. Lord knows that The juju wey Dem do ( e no work now) Dem say i no go blow (am in my zone now) Odi eshi Dem see me Dem dey shock now (yeehe yeehe) Take a look at me now ( take a look at me) The juju wey Dem do ( e no work now) Dem say i no go blow ( am in my zone nnnn) Woohoo, odi eshi Dem see me Dem dey shock nowwww Yeeeee yeeeheee OUTro Sakabanaja Am a goal getter Uwa bu nkoye? God gats my back am better now.

Dat Boy Under Bridge

Sakabanaja · 1684339200000

1

Sakabanaja的其他专辑