Every now and then I got Many things on my mind Yeah I made a promise To my mother that's Why I stay on my grind Government people dey steady Dey suffer man And woman just dey cry Say na before person wan Fit dey sow cloth According to their size So tell me why I no go Carry go(carry go) I dey my own dey wan harm me o She lo tu ni pe kilo fariwo (fariwo) When nobody dey dem no send me Wo ni won wa mi But they can't find me o(find me o) You know I'm making music for soul Do re mi fa so la ti do(latido) Na the music be the antidote Blessings all I need Blessings blessings blessings Pray for family Cos the problem plenty plenty Find a good one wey go born my kids Can't let nobody come disturb my peace Saw it from the start it was not like this These niggas never cared till it's RIP I know say problem no dey finish And that's why I dey smile sometimes The weird shit I just don't subscribe Kinda shit fit make you lose your mind I think about this every minute That's why I dey work all night I don't want to dey tell no lies Rent free in my head all times So tell me why I no go Carry go(carry go) I dey my own dey wan harm me o She lo tu ni pe kilo fariwo (fariwo) When nobody dey dem no send me Wo ni won wa mi but they can't find me o(find me o) You know I'm making music for soul Do re mi fa so la ti do(latido) Na the music be the antidote I have to live accordingly Work and family my top priority Never letting small talks bother me I know you and I know that normally **** with me I don't want no apology **** the beat once nobody Bother me nah (nobody bother) I know say problem no dey finish That's why I dey smile sometimes The weird shit I just don't subscribe Kinda shit fit make you lose your mind I think about this every minute That's why I dey work all night I don't want to dey tell no lies Rent free in my head all time So tell me why I no go Carry go(carry go) I dey my own dey wan harm me o She lo tu ni pe kilo fariwo (fariwo) When nobody dey dem no send me Wo ni won wa mi But they can't find me o(find me o) You know I'm making music for soul Do re mi fa so la ti do(latido) Na the music be the antidote
Boye的其他专辑
- 1735401600000
- 1734969600000
- 1732118400000
- 1720713600000
- 1715875200000