Body & Soul

Body & Soul

That same boy from the gutter Fighting so hard Just to get to the filler Im so High No dey think when im sober So I drag am for my bs And I pass am to my gees We put many things undercover If I tell you wetin I see for Abuja You go understand say The life very broader You go know say no trust any brother Not to trust any brother So I waka jeje Ahn Ahn Na my chest been dey soak my bed Nothing wey you know say Man never beg Nothing wey e be say Man never beg Na so I waka jeje Ahn Ahn Na my chest been dey soak my bed Nothing wey you know say Man never beg Nothing wey e be say Man never beg For my body and soul Give me one Maduka for the road I wan smoke till I overdose I wan forget my pains ago For my body and soul Give me one Maduka for the road I wan smoke till I overdose I wan forget my pains ago I wan smoke till I overdose Paste raw for my friends I know Water comot my eyes like so Ehn Them say the things Only makes you stronger But I go through many things And I still dey bother I don tell my Mummy I am still a soldier And I stand strong Not easy to fall down So I restrategize Im stolen no see myself to the dark Im grinding Slowly But Im steady on the mic Cus all these people Want to kill my vibe Hmmm Na so I dey waka jeje Ahn Ahn Na my chest been dey soak my bed Nothing wey you know say Man never beg Nothing wey e be say Man never beg For my body and soul Give me one Maduka for the road I wan smoke till I overdose I wan forget my pains ago For my body and soul Give me one Maduka for the road I wan smoke till I overdose I wan forget my pains ago For my body and soul Give me one Maduka for the road I wan smoke till I overdose I wan forget my pains ago For my body and soul Give me one Maduka for the road I wan smoke till I overdose I wan forget my pains ago I wan smoke till I overdose I wan forget my pains ago

Body & Soul

Shininglight · 1727712000000

1
2

Shininglight的其他专辑