Blessings (Remix)

Blessings (Remix)

Yo X! Yeah, Larry B na na Gi Giddem! Men I been dey grind but nobody know Many pains only God know Me I want this fame and the cash you know Sometimes I go cry you know Many artist blow but before nobody believe them Only fake love with the pretence For where me I come from if you fit buy nice clothes na you be the richest Ji masun Live my lifestyle like I de heaven If e go be less then I no settle Them been wan try but dem man no level ah ya Ji masun Live my lifestyle like I dey heaven If e go be less then I no settle Them been wan try but them man no level Ah ya Moni I say One worker and ten Blessings Blessings upon blessings And Blessings of ten persons Ah ya ye Moni I say One worker and Ten Blessings Blessings upon blessings And Blessings of ten persons Ah ya Ji masun no level I wan get money wan still go heaven All my hopes on God and there's no devil where I am Ji masun no level I wan get money wan still go heaven All my hopes on God and there's no devil where I am I don see 99 me I no Dey fear hundred again Soso go run if e see my pain Bad energy take it far away Yeh The kind blessings wey I receive omo ko shey Fara wey If you check you go know say na grace Na baba God run am for my plate I say ji masun make you come hustle PADI I make milly per Day E sure for me Gbagbe I Dey beg you no put Zobo inside my Parfait Buy mansion for Ikate Cartier Rolex Patek As per say Moni I say One worker and ten Blessings Blessings upon blessings And Blessings of ten persons Ah ya ye Moni I say One worker and Ten Blessings Blessings upon blessings And Blessings of ten persons Ah ya Ji masun Live my lifestyle like I de heaven If e go be less then I no settle Them been want try but dem man no level ah ya Ji masun Live my lifestyle like I dey heaven If e go be less then I no settle Them been want try but them man no level Ah ya

Blessings (Remix)

Larry B · 1720627200000

1

Larry B的其他专辑