Pizzy And i be dey my dey Wetin u dey talk na sacamaje Me i no dey form, i just dey my place Friends wey dey hate, i dey run away They wan con dey see me fall But u know say me i be standing tall When i want to pash me i like it raw Shima don dey come, she dey ask for more And i be dat guy so lonely Now better days are coming We pray for this blessing it came Now u see me balling And i be dat guy so lonely Now better days are coming We pray for this blessing it came Now u see me balling Hmmm Halle When they hear am coming all they say is hallelujah ahh ahh Hallelujah ahh Hmmmm jaiye Gbomo meji trabaye lo now Aye ti wa ahh ahh Aye ti wa ahh ahh Oil Dey my head why you feel say I dey drip? the money dey my hand why you feel say I dey spend ? Best moment of my life I go Live am for life I thank God for my life And the lessons I learnt Omo e rough for the jungle the lion dey fear I came face to face It wasn't sunny for days Ope nifu oluwa I was never in doubt Now my girl endowed My fan base e large Came into the game With no shoes But pace My mama said Don't stop Until you take your place Amapiano Why Dey wanna know Beatzbishop instrumental We go back in time No coin-incedence bringing you evidence You got a summer jam She got a fire dance We party hard tonight And pray the sun don't rise All her moves na true Her hips don't lie Hmmm Halle When they hear am coming all they say is hallelujah ahh ahh Hallelujah ahh Hmmmm jaiye Gbomo meji trabaye lo now Aye ti wa ahh ahh Aye ti wa ahh ahh I no fit bend low o I no see wetin you won do you no fit handle me Make you Dey careful See this level wey I Dey I don fight devils See I'm on my ten toes Steady on my grind I no Dey move slow You no go like to go mello? Cos I go get money pass Ahmadu Bello Hmmm Halle When they hear am coming all they say is hallelujah ahh ahh Hallelujah ahh Hmmmm jaiye Gbomo meji trabaye lo now Aye ti wa ahh ahh Aye ti wa ahh ahh
Beatzbishop的其他专辑
- 1730995200000
BOY_PIZZY的其他专辑
KOT的其他专辑
- Макс Безумный , 2m. , U.M.C. , Mistr.X , leel.leeveen , Закат Луны , AndoBro , Americanka , Diosa So Lovely , BEZZZ BABY , L1NAD , Absolute Good , S'Pace , ChuBaR , the_tabu , AMPERIX , ТёмаZDK , SNRAY , MIRTRUDMY , ch3lov27k , Sonnen , А.эМ. , Trapeznikov music , ArtTok , Кара Каплан , Кое-кто из Авимсэта , Мур4ик (Обезьянник) , Shkut , BOYCHUK , Slyke , РУБЦОВСКИЙ , smirnyyyha , Натали , POSLEDNIVDOH , MikuLineSkillza , Мятный Пингвин , Yasik44 , Джазур , Masnt , KOT , AТ , Youngtat74 , Bassano Sound , MELOMANOV , Killobeat , EXTAZUM , SANCHY , qhelord , Rance , GEDROX , Добрый Kind , Dr. Wyte Emperor , Лена Заринская , Advance Guy , Azarrgot , SWEDRECORDS , E2 , Натали Са , Drakaris , hereal_griga , Exorcist