Ayo

Ayo

Boy Wey dey pray o I dey move ten toes I no local Life Wey I come so Many things done sup wey dem no no But God is the koko I go dey hustle till My Blessings go show I no fit go slow Cuz my day done break I go shine more I go live my life normal Everyday go be like summer They want to play me corner My God done bless me na na Who never hear before (Never hear before) Come make I tell you now I've losing myself before (Ehnn) Right now am standing strong (Yeah eh) Cuz Oluwa done Soro mi dayo (Soro mi dayo) Oluwa done Soro mi dayo (Soro mi dayo) Cuz Oluwa done Soro mi dayo (Soro mi dayo) Oluwa done Soro mi dayo (Soro mi dayo) Ehn olorun ti se o oluwa ti se o Back in the day o When money know dey o The kind things wey my eye my see Me and my guys see Life show us type C Wo All of a sudden Mo kipe satiramoni then I started getting money and I show love to my mummy Poco pull me on Laba fun won lo ti lo Then I started chopping off Fans started showing me love Awon ban nu bora barida I go live long pass babangida Sho mo Kay of Lagos that's my jigga Kilo wa fe ma fa karangida Wo wo wo efun mi ni azul meji Pelu casamingo meji Sorry wo efun mi ni azul meji Pelu casamingo meji Cuz Oluwa done Soro mi dayo (Soro mi dayo) Oluwa done Soro mi dayo (Soro mi dayo) Cuz Oluwa done Soro mi dayo (Soro mi dayo) Oluwa done Soro mi dayo (Soro mi dayo) 100 percent I no dey pretend Ama fighter Take it down to the end Bere mi ni ta See I no dey fidget I no dey relent o I take it by step Oro mi lonso Oro mi lonso I'll be grinding to the top Oro mi lonso Oro mi lonso I'll be grinding non stop I go live my life normal Everyday go b like summer They want to play me corner (Corner corner) My God done bless me na na Who never hear before Come make I tell you now I've losing myself before Right now am standing strong Cuz Oluwa done Soro mi dayo (Soro mi dayo) Oluwa done Soro mi dayo (Soro mi dayo) Cuz Oluwa done Soro mi dayo (Soro mi dayo) Oluwa done Soro mi dayo (Soro mi dayo) Ah Ni ba ti mo Bere won su mo mi Now am counting my blessings I want to match up My energy And I thank God for my family

Ayo

Jays Million · 1720108800000

1

Jays Million的其他专辑