African

African

They call me Alaye Baba aaaa Zam zam zam zam (zam zam) Zam zam zam (zam zam) Zam zam zam zam (zam zam) Zam zam zam (zam zam) Zam zam zam zam (zam zam) Zam zam zam (zam zam) Zam zam zam zam (zam zam) Zam zam zam (zam zam) Everytime I think about Africa Na pain de dey my mind Everytime I think about Africa Na pain de dey my mind Saudi (na war) Libya (na war) Nigel(na war) South Africa nko(na war) If you wise, you go know If you no wise, you no go know If you wise, you go know If you no wise, you no go know Wetin de happen for Africa If you wise,(you go know) If you no wise,(you no go know) If you wise,(you go know) If you no wise,(you no go know) Wetin de happen for Africa I say so so many engineers for my country Africa I say so so many engineers for my country Africa But na Chinese still de do our road I say na Chinese still de do our road for us Meaning that we don't have qualified Engineers that can do road I say so so many doctors For my country Africa I say so so many doctors For my country Africa But na only poor man Pikin na him de dey treat All the big man Na outside country Dem treat themselves Meaning that we Don't have qualified doctors That can treat the rich men Except for the poor men Our political parties Dem do free education And this free education Dem call am free knowledge But na only poor man pikin Na him de go the school wey dem build Their own pikin na outside country Meaning that the school wey dem build Is not qualified for the big man If you wise, you go know If you no wise, you no go know If you wise, you go know If you no wise, you no go know Wetin de happen for Africa Africa needs change(change) Africa needs change(change) Africa needs change(change) Africa needs change(change) Africa let's change (change) Africa let's change (change) Africa let's change (change) Africa let's change (change) Alaye Baba bye-bye Africa need change ooo

African

Alaye Baba · 1684512000000

1
2
3
4
5
6
7
8
9
10
11
12
13
14

Alaye Baba的其他专辑