African Liberation

African Liberation

Why e be say, why e be say Everybody living Like we don't care We living this life Like say na jungle oh E come be like say we no send Order of the day What is the matter The killings they pile up Everywhere scatter Bad government in the area Bad government in the area So I say eh! Issa hard life yeah we living We dey suffer dey Smile no be play play Shukulukubangoshey Is how we living Our government no send nobody La la la laaa Oh La la la la la la Oh La la la laaa Oh La la la la la la eh ya La la la laaa Oh La la la la la la Oh La la la laaa Oh La la la la la la oh no Look around you Everybody killing everybody There is no love in the air Government self e dey dia body Job offer no dey for anywhere Shey na soo we go dey live oh Make una dey stop To deceive oh Make una dey stop To dey thief, thief Cos e one dey e go burst oh So I say eh! Issa hard life Yeah we living oh We suffer dey smile No be play play Shukulukubangoshey Is how we living Our government No send nobody La la la laaa Oh La la la la la la Oh La la la laaa Oh La la la la la la eh ya La la la laaa Oh La la la la la la Oh La la la laaa Oh La la la la la la oh no Dem go say two plus one na two Dem go say two plus two na two Make we dey look dem Like e luku luku When the matter con gas Na chuku chuku Why oh why oh Dem no wan see a man rise Why oh why oh Dem no wan see a man rise Why oh why oh Na wayo oh! Na wayo oh! Na wayo oh! Issa hard life Yeah we living oh We suffer dey smile No be play play Shukulukubangoshey Is how we living Our government no send nobody La la la laaa Oh La la la la la la Oh La la la laaa Oh La la la la la la eh ya La la la laaa Oh La la la la la la Oh La la la laaa Oh La la la la la la oh no Oh no no oh, Oh no no ganja Give me sugar give me the ganja Gimme kunja gimme the gbanja Gimme kunja gimme the panja Oh no no oh, Oh no no kanjela Give me sugar, Oh no no kanjela Gimme kunja, Oh no no kanjela Gimme kunja, Oh no no kanjela

African Liberation

Sidexbeats · 1723392000000

1

Sidexbeats的其他专辑